Nigerian singer, Mr Eazi robbed in Ghana
Mr Eazi has revealed that he has been robbed in Accra.
The Nigerian singer took to Twitter to announce that his laptop and phones were stolen, and promised to reward whoever finds them.
He, however, did not indicate how, where and when he was robbed.
Abeg If Anybody see my laptop for Accra make e halla me! I go give am some cool £
— Uncle Njobvu (@mreazi) December 22, 2020
If u open my laptop you go see this artwork for the place wey u for enter password. #FindMrEaziLaptop pic.twitter.com/gkvf9Zvcn8
— Uncle Njobvu (@mreazi) December 22, 2020
Be like I go go tiptoe lane go beg the boys for there!! I sure sey dem be go listen me! Me sef I be hustler one time lol
— Uncle Njobvu (@mreazi) December 22, 2020
He also called on Shatta Wale, Sarkodie, Stonebwoy and Medikal to use their influence to assist him in getting his gadgets back.
Emperor dem steal my laptop & phones o u for show your power to ur boy eazi https://t.co/tzrJRXH1Xc
— Uncle Njobvu (@mreazi) December 22, 2020
Uncle @sarkodie dem steal my Laptop o! Abeg give executive order
— Uncle Njobvu (@mreazi) December 22, 2020
Governor @stonebwoyb Abeg dem steal my laptop plus phones for Accra!! U go fit give executive order make street find am den return am! I am loyal to your government
— Uncle Njobvu (@mreazi) December 22, 2020
Cos like if you sell the laptop then phone u go get like some small money wey if u bring am come my der u go get triple sef! Boys for look sharp den investigate give me @AmgMedikal what u dey feel
— Uncle Njobvu (@mreazi) December 22, 2020
No comments
Your comments and Encouragement are welcome